Nachy360.blogspot.com is a home for all. Bringing you inspiring articles on Relationship, Leadership, Business, Book Reviews, Interviews, Issues, and more... in the most simplest form
Saturday, 19 August 2017
Nkemjikar finally drops his Single: "KINGING"
Gospel Singer and Song writer, Nkemjikar, finally drops his debut Single titled KINGING. Nkemjikar has been consistent in his drive for music. He is presently a member of Healing stream Choir, of Faithlife Christian Centre. In this upbeat and catchy tune, He features award winning Gospel rapper, Da'son.
KINGING is a song of praise and thanksgiving to the most high God, it will surely get you bobbing, and shaking your head.
Click this Link to download this song
KINGING LYRIC
NKEMJICAR FT DASON
VERSE 1
If not for you na wetin I go do?
Everything I need you dey give me times two
I don come o make I tell you thank you
My people join me as I sing halleluyah eeh (REPEAT)
BRIDGE
Baba oooo
Ese baba o
Baba ooo
Na ra ekele
Baba ooo
Osi na ala obim
Baba ooo
Agam aja gi mma eehh
CHORUS
I'm kinging,kinging
I'm kinging ,kinging ,kinging owey
I just dey kinging
I'm kinging, kinging,kinging eh (2x)
VERSE 2
I remember the time wey the devil
Dey always deceive me
Him tell me say my father
No go ever receive me
If I tell you wetin him put me through
You no go believe me
Jesus turn my life around
Now everybody dey feel me eh
Oh what a wonderful ,wonderful day!
Day I will never forget
Because life I don get am
Money I don get am
See the house I don get am
Family I don get am
(REPEAT CHORUS)
RAP [DASON]
Before you begin to do amebo
Do you know our story before before?
How we dey sleep for ground on the floor
How we were broke and very poor
Until jesus came into our life
And then he turn our lives around o
Took us from zero and made us the hero
And now we are breaking all grounds o
Now na jaburata
Our blessings don dey troway jaburata
Because jesus don be our father father
Cos our bank alert even na gbagan gbagan
We are kinging
[REPEAT BRIDGE AND CHROUS TILL FADE]
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment